Tota E Mole Lyrics by Skales Ft Kvng Vinci & Yinka Ayefele

2 hours ago 1

Skales, Kvng Vinci and Yinka Ayefele Lyrics

Skales incorporates his distinct style into Tota E Mole alongside Kvng Vinci, using the iconic chorus from Yinka Ayefele's song, read the lyrics below and sing along to the catchy song.

Cover art for Martinas Son Album by SkalesMartina's Son Album Cover Art

Skales, Kvng Vinci & Yinka Ayefele - Tota E Mole Lyrics

Intro
Tota e mole 3
Ko tun tota e mole, 4
Oya tota e m..
Yefele oya tota e mole
Tota tota e mole
Tota e
Tota tota e mole
Tota e
Tota tota e mole
Tota e

Verse 1
Dreams got bigger shit got realer
I don’t see a thing wey fit cut my liver
I'm a winner I'm not a quitter
As e dey sweet me some feeling bitter
I'm so much bigger, so much bigger
I say my truth me I no get filter
If you bring things wey go kill my ginger
We go part ways like Paul and Peter

Pre-Chorus
Comment allez-vous?, wetin man go do?
As per God dey bless me some dey talk say na juju
Dem say me I fall but I came back times 2
It's a celebration, hope you got your dancing shoes

Chorus
O ya left right, left right, tọta ẹ mọlẹ
O ya tọta ẹ mọlẹ, left right, tọta ẹ mọlẹ
O ya match am, match am, match am
Match am, match am, match am
O ya match am, match am, match am
Match am, match am, match am, match am
O ya left right tọta ẹ mọlẹ, tọta ẹ, tọta ẹ mọlẹ
Tọta ẹ mọlẹ, tọta ẹ, tọta ẹ, tọta ẹ, tọta ẹ, tọta ẹ, tọta ẹ mọlẹ
O ya tọta ẹ mọlẹ left right
Tọta ẹ mọlẹ left right, tọta ẹ mọlẹ

Verse 2
Not a type to waste time
I never see never see my kind
Wey no dey talk just dey face him grind
Young OG still I'm in my prime
If no be money don’t call my line
Bad energy don commot my side
My enemies dem go run and hide
Was lost in the dark now I see the light, eh eh eh, ouu

Pre-Chorus
Comment allez-vous?, wetin man go do?
As per God dey bless me some dey talk say na juju
Dem say me I fall but I came back times 2
It's a celebration hope you got your dancing shoes

Chorus
O ya left right, left right, tọta ẹ mọlẹ
O ya tọta ẹ mọlẹ, left right, tọta ẹ mọlẹ
O ya match am, match am, match am
Match am, match am, match am
O ya match am, match am, match am
Match am, match am, match am, match am

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Tota E Mole Lyrics by Skales Ft Kvng Vinci & Yinka Ayefele appeared first on NotjustOk.

Read Entire Article
All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective owners Copyright © 2024. Naijasurenews.com - All rights reserved - info@naijasurenews.com -FOR ADVERT -Whatsapp +234 9029467326 -Owned by Gimo Internet Tech.