Burna Boy Lyrics
Get ready to sing along to the catchy lyrics and infectious beat of Burna Boy's 28 Grams, the ninth track on his No Sign Of Weakness album.

Burna Boy - 28 Grams Lyrics
Intro
(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)
Verse 1
Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p'ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi, oh
(Ọmọ e don be don be)
Pre-Chorus
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be don be)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
Chorus
(Ganja)
Just give mе (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need thе (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
Verse 2
Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ e don be don be )
Pre-Chorus
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be don be )
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
Chorus
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
Outro
What is that stench?
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post 28 Grams Lyrics by Burna Boy appeared first on NotjustOk.