Avelay Lyrics by Tekno

1 hour ago 1

Tekno Lyrics

The lyrics of Avelay by Tekno celebrate confidence, financial success, and the enjoyment of life's pleasures. Through catchy melodies and playful expressions, Avelay portrays the singer as hardworking, generous, and always ready to provide when money is needed. It also highlights themes of celebration, romance, and living in the moment, emphasizing how prosperity, generosity, and a vibrant lifestyle can bring joy and strengthen relationships.

Avelay lyrics TeknoWhere Did Love Go? EP Cover Art

Tekno - Avelay Lyrics

Alhaji
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo

Since morning I never chop
I no dey hear wetin you dey talk
Half bread is better than none
I no dey do at all at all
Le le le le le
Le le le le le
Le le le le le
Would you like to trabaye?
Gather all my propertey
Ṣo n gbọ?
Le le le le le le, le le le le le le, le le le le le le
With you like Omah Lay
Sweet Fanta my bebe

Anytime wey dey call me for money
I dey availay
I dey I dey
I dey availay (Ehn ehn)
I dey availay
Anytime wey dey call me for money o
I dey availay
For money o
I dey availay
Money o
I dey availay

Enter party
Gbẹdu o, mumu o
Lady o, agidi o
Gawun, gawun, gawun, gawun
See aunty
Gbẹdu o, gbẹdu o
Gbẹdu o, gbẹdu o
Gawun, gawun, gawun, gawun

Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo

What apology cannot do
Money can do
What your daddy cannot do
I go do
Plenty money go fit you
And I go give you times two
Knack you Zulezu

Anytime wey dey call me for money
I dey availay
I dey I dey
I dey availay (Ehn ehn)
I dey availay
Anytime wey dey call me for money o
I dey availay
For money o
I dey availay
Money o
I dey availay

Enter party
Gbẹdu o, mumu o
Lady o, agidi o
Gawun, gawun, gawun, gawun
See aunty
Gbẹdu o, gbẹdu o
Gbẹdu o, gbẹdu o
Gawun, gawun, gawun, gawun

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Avelay Lyrics by Tekno appeared first on NotjustOk.

Read Entire Article
Disclaimer naijasurenews.com only organizes news items from different sources and should not be held responsible for any news item on this website. Opinions and issues conveyed here are not ours but our respective sources. All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective owners Copyright © 2026 Naijasurenews.com, all rights reserved.Made with 💖 in Nigeria by Gimo Internet Tech. Whatsapp +2349029467326