Pass By Lyrics by Yan Yan

10 hours ago 3

Yan Yan Lyrics

The lyrics of "Pass By" by Yan Yan explore themes of perseverance, resilience, and hope in the face of life's hardships. Through introspective storytelling and confident reflections, the song portrays the artist as someone who has endured poverty, setbacks, and personal struggles while remaining determined to succeed.

Pass By lyrics Yan YanPass By Cover Art

Yan Yan - Pass By Lyrics

Wild cat like a mad man
Na survival, background, na from trashcan
Omo life hard, hard life, so many bad times
Make my nigga, Pablo con dey sick of mankind
Calm down, but mi o le calm down
Roll my ganger, fast fast, wey my lighter
Now they tryna fuck me with the words that me I write down
Oh mama, na Rihanna shot a man down
New page, another chapter

The die is cast no going back now
I fit to loose the war if I no fight back
I need to act fast, make dem no laugh man (fuck)
Black and white, coke and fanta (bro)
Nigga fall down but nigga bounce back (hope)
Ko oshi bota make sapa pack bag jhor
Ko oshi bota make sapa pack bag

"Òkú ni ẹlẹ'jà ta"
Online lowa je ka mu ra'n ta
A mu ra'n ta ni gbangba oya e whine na
Oni lara you can't believe he was a fan sha
Everything align at the right time

They say we move, shay make I stagnant (shay make I stand by)
I'm going through a lot, but e go pass by
I'm going through a lot, but e go pass by
I'm back in style, I sing I rap haa
I be rockstar, point blank, go ask Panshak
I dey trap są, half cast, my shit are standard
Ogba fia, na-me na-me, the good and bad guy
What can fa, wetin wan cause that

L'eyin back-back, wo'n kerę simi, dem be tata
And they know that, they know that, we no dey yarn thrash
Lai-Lai nibo, dem no fit see my type ta
They can't believe the shit I write down
Woni idea, na many things dey go through man mind
Drop am guy, gone hard, emi oba lamba

Drive am mad, pandą yato si panpa
They pass left, wo make I pass right
They follow front, make I pass back
Who's badder than, who now, nobody bad pass
O ga ain't no man gon make me stand down
"Òkú ni ẹlẹ'jà ta"
Online lowa je ka mu ra'n ta
A mu ra'n ta ni gbangba oya e whine na
Oni lara you can't believe he was a fan sha
Everything align at the right time
They say we move, shey make I stand by
I'm going through a lot but e go pass by
For now just bring the cocoa and sprite wa

"Òkú ni ẹlẹ'jà ta"
Online lowa je ka mu ra'n ta
A mu ra'n ta ni gbangba oya e whine na
Oni lara you can't believe he was a fan sha
Everything align at the right time
They say we move,shay make I stagnant
You're going through a lot but e go pass
You're going through a lot but e go pass by
Pass by, pass by, pass by, Pass by (e go japa)
You're going through a lot but e go pass by
E go pass by, pass by, pack bag, e go gba bai

Bye
Bye
You're going through a lot, but e go pass by

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Pass By Lyrics by Yan Yan appeared first on NotjustOk.

Read Entire Article
Disclaimer naijasurenews.com only organizes news items from different sources and should not be held responsible for any news item on this website. Opinions and issues conveyed here are not ours but our respective sources. All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective owners Copyright © 2026 Naijasurenews.com, all rights reserved.Made with 💖 in Nigeria by Gimo Internet Tech. Whatsapp +2349029467326