Webkid (Shatta Music) Lyrics by Shatta Wale

2 hours ago 2
ARTICLE AD BOX

Shatta Wale Lyrics

Through heartfelt lyrics and a message of solidarity, Webkid by Shatta Wale serves as a tribute to a loyal fan facing public scrutiny and accusations. The song emphasizes themes of loyalty, resilience, and standing by loved ones during difficult times, with Shatta Wale defending Webkid's character and encouraging him to remain strong despite criticism. Using the proverb "when elephants fight, the grass suffers," the track reflects on how ordinary people can become victims of larger conflicts while highlighting the importance of unity, appreciation, and unwavering support within the Shatta Movement community.

Cover art for Webkid by Shatta WaleWebkid Cover Art

Shatta Wale - Webkid (Shatta Music) Lyrics

Shatta Movement, I dedicate this song to Webkid
Na wetin you nor know go kill you
Webkid stay strong

Na wetin you nor know go kill you
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid eehhh

Na wetin you nor know go kill you
My brother dey pure
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid Webkid

I woke up to the news
Dem say dem catch my fan
I ask dem what's the charge
Dem say Webkid dey torment somebody family
I say wow! I say how?
Fan go be fan you for understand that
Webkid, I say stay strong

Na wetin you nor know go kill you
Egood say you know
My bro dey pure but dem blame am true
I know you dey pure but dem blame you true
When elephants fight na grass dey suffer
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid Webkid

Shatta Movement, God is here so no fear
Wipe your tears
Shout outs to Sammy Flex, Antwiwaa
Maqcoy, Kweku Dubai, Larbiano, Nancy De General
Ayɛ halfcast say I'm on your ass bro

Na wetin you nor know go dey kill you
Na wetin you nor know go dey kill you
Ma bro dey pure but dem blame am true
Ma bro dey pure, ma bro dey pure
When elephant fight na grass dey suffer
Street Crown
Still we rise, street crown fi my brother
Yo Webkid, stay strong

With whatever you have done for the movement
You have to know I appreciate it so much
That is why I did this song for you
Shouts out to every Shatta Movement fan

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Webkid (Shatta Music) Lyrics by Shatta Wale appeared first on NotjustOk.

Read Entire Article
Disclaimer naijasurenews.com only organizes news items from different sources and should not be held responsible for any news item on this website. Opinions and issues conveyed here are not ours but our respective sources. All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective owners Copyright © 2026 Naijasurenews.com, all rights reserved.Made with 💖 in Nigeria by Gimo Internet Tech. Whatsapp +2349029467326