Nothing Spoil Lyrics by Ckay Feat. Bella Shmurda

20 hours ago 4

Ckay and Bella Shmurda Lyrics

With Bella Shmurda, Ckay's Nothing Spoil ends his Ckay The Second EP on a high note; its catchy lyrics are below.

Cover art for Ckay The Second EP by CkayCkay The Second EP Cover Art

Ckay & Bella Shmurda - Nothing Spoil Lyrics

Pre-Chorus: CKay
Shayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa but I get
Coconut for my head (For my head)

Chorus: Ckay
Nobody live forever (Live fore')
Nobody go live forever (Live fore')
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight (Feeling good tonight)
I thank God for life (Thank God for life)
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi

Verse 1: CKay
Suffer suffer, for what? (Amen)
Enjoy forever (Ah-ah-ah)
You suffer to make this money, but you can't take it with you
So I spend, ash
Designer I wear, ash
But I'm not looking for, wetin e no loss, e no loss
Oh baby, еverybody dies but not evеrybody lives
Oh baby, if I go do it all again, I'd do it like I did
Zero love, inside the jungle
Problem no go finish, wahala no go ever finish

Pre-Chorus: CKay
Shayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa but I get
Coconut for my head (For my head)

Chorus: Ckay
Nobody live forever (Live fore')
Nobody go live forever (Live fore')
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight (Feeling good tonight)
I thank God for life (Thank God for life)
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi

Verse 2: Bella Shmurda
This life do me like e know
This life do me like e gbana
Many people don come, many don go
Wetin I dey feel dey for my mind
Omo............ sign am o (Ayaya)
Make I ease my stress now o (Ayaya)
You know say no time now o (Ayayaya)
Omotena tell me, "Bella, no go do yahoo"
....tell me I too calcu' (Ayayaya)
I'm losing my cool (Ayayaya)
Omo, which one I go do?
This life (Many mistake I don make)
This life (Na the risk I dey take)
One life (For the time I go wait)
One chance

Pre-Chorus: CKay
Shayo take my pain (Shayo take my pain)
Cana take my shame away (Cana take my shame, oh)
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa but I get
Coconut for my head (For my head)

Chorus: Ckay
Nobody live forever (Nobody live fore')
Nobody go live forever (Nobody go live fore')
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight (I'm feeling good tonight)
I thank God for life (I thank God for life)
Nothing spoil
Ma jaiye ori mi, ori mi

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Nothing Spoil Lyrics by Ckay Feat. Bella Shmurda appeared first on NotjustOk.

Read Entire Article
All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective owners Copyright © 2024. Naijasurenews.com - All rights reserved - info@naijasurenews.com -FOR ADVERT -Whatsapp +234 9029467326 -Owned by Gimo Internet Tech.